Posts

Showing posts from April, 2019

Baba olowo the long pick by okafor

Episode 2 (oga my prick is no stand) (a story for all my niggas) As i pick my phone up to answer the call omo na him i hear shout ooo my guy my guy long time no see na i say ah ah who be this na so him remind me say na ur guy na half kilo ahhhhh like so me i shout half kilo my guy how far na,wetin dey happen na long time no see him con say me i just come back now from abuja to con see my family, where u dey now come my area here for festac na make we balling club na today na friday ahhh me i say no wahala as far na flexing tins me i dey there no shaking him cut the call oboy me i con dey reason am my guy make just leave us waka go hustle for abuja now e don show e be like say pepe don rest for himside o baba don blow!! Me sharpaly enter bathroom freshen up wear my fancy cloth spray my perfume oboy na club tins we dey now o!! I come outside i rush go stand for bustop they wait for bus finally i con see festac side bus like so me i fallen sharp sharp i dey pray make i reach

Baba olowo the long pick by Okafor

(BABA OLOWO THE LONG PRICK) (episode 1 olo oma je!!) this story na for all my niggas out there my name na emeka okafor but my guys they call me cronaldo aka baba olowo the long prick any how sha me won yan una wetin been happen to me sometimes ago he get one girl i been dey eye too much,the girl fine and she con get big kaka no be small but the thing be say she dey kiri groundnut so that fatefull day me just sidon dey collect small breeze for outside of my yard for evening na him i sight the girl from afar she been dey sell her market,ewo me i shout no be that girl be this chaiiiiii omo na today i go toast her o, e don tey where konji been dey hold me since anytime i dey see this girl like so i package myself wella con dey reason how i go take talk to her make at least i collect her number oboy this girl too get big yansh me i must chop am whether devil like it or not me na big boy na,like so the girl come they waka they come o na him i gather moral call am how far fine