Baba olowo the long pick by Okafor

(BABA OLOWO THE LONG PRICK)
(episode 1 olo oma je!!)
this story na for all my niggas out there
my name na emeka okafor but my guys they call me cronaldo aka baba olowo the long prick
any how sha me won yan una wetin been happen to me sometimes ago
he get one girl i been dey eye too much,the girl fine and she con get big kaka no be small
but the thing be say she dey kiri groundnut
so that fatefull day me just sidon dey collect small breeze for outside of my yard for evening
na him i sight the girl from afar
she been dey sell her market,ewo me i shout no be that girl be this chaiiiiii
omo na today i go toast her o,
e don tey where konji been dey hold me since anytime i dey see this girl
like so i package myself wella con dey reason how i go take talk to her make at least i collect her number
oboy this girl too get big yansh me i must chop am whether devil like it or not me na big boy na,like so the girl come they waka they come o
na him i gather moral call am
how far fine girl me won buy groundnut
omo like so she come they wine yansh they come o
anyways me na cool guy so me i compose myself wella, she con ask me how much own me kon tell her 20 naira own na so she come do fast fast fill am give me
oboy na him i bring out my wallet samer the girl 1000 naira note
give me change
ahhhhh!! the girl shout how me won take find change with this one o
for only 20 naira groundnut na him u dey give me 1000 naira?
As me and the girl they talk how we go take find change like so me i tell am say no wahala me i fit leave the 1k for u o
but u go need give me ur number na make i dey halla u how far
na so she begin they laugh o
oboy the tin sweet my heart no be small me fit do anytin just to get that yansh o no be lie,
na him the girl tell me say she no get phone
but anyhow sha say she dey usually pass here wella,
like so i tell am say no wahala as far say we go dey see me i dey ok
before i talk finish like so one of my niggi oboy enter just hail me
baba olowo the long prick!!!!
Like so i look the girl face oboy her face change o
i been won ignore the idiot but he still hail me again baba olowo the very long prick!!!!
Chaiii this guy don spoil my parrow with this girl o which kind devil be this
my guy don even near me self dey shine teeth
na so me i compose dey laugh self oboy enter how u dey na my guy
him self come dey laugh o baba me i dey o how the levels na
as we come dey gist they laugh like normal guys level na
na him this guy con hail me again o baba olowo the long prick!!!!
Na him i hear big hiss for my back as i turn make i look who be that
na so that girl con dey speak yoruba o
olo oma je !! Olo oma je!!
I say olo oma wetin?
Wetin happen which one be olo ma je!!
Na so the girl come dey arrange her tins o
so na u be that baba olowo the long prick make we dey hear for area here, so na u go Bleep my friend make she bleed abi?
i say which friend be that?
She con say Kehinde be her name
ewo like so i remember one girl make me i fire down last week
the girl tight die but me i no won know
she been dey say make i take am easy but for where me dey fire no be small
oboy after wen me don take sk con join am with tramol and one aboki drink make dem give me
the girl been dey claim slay queen for the area that day she confess
say mohammed they live on top mountain,muslim people they talk say mohammed dey always go mountain but this one na the opposite
the girl run wen we dey 7th round
oboy the news cast everywhere how me i won take lie cover this one o
i for say why my guys they call me baba olowo the long prick
me just laugh tell her say na only 2 rounds we go na
she con say na lie jo a whole kehinde the area mama make they withstand any prick
come area they warn all of us say make we beware of baba olowo the long prick
say the guy thing no get measurement he just long anyhow
ahhhh me i shout chaiiiii which kind casting tins be this one na
na so i start to dey lie for this girl say no o my prick no long o
but the tin just dey average na
na so the girl con ask me say make she see am na whether she go believe me
na so i con tell am make we go one corner na
oboy like so me and my guy oboy enter and the girl con go one shop make dem close nearby
the girl con say open am na make we see am
oboy me no waist time draw my jeans go down with my boxers
ahhhhhh mogbe !!!!
My guy run one side the girl run go the other side
the way them take run ehh make everybody for the street pick race
no body even get time to dey ask wetin happen everybody bob
ahhhh fear catch me o
me con dey wonder wetin happen abi dem see ghost
before i know ehh street don empty people leave their shops run
the girl leave her groundnut run my paddy they run hole him trouser make they sag every body ewole!!!
like so i take pack the girl train of groundnut
na so me i just kukuma enter my house jejely
as i con dey wonder wetin happen like so my phone con ring!!
Please do whatch out for episode 2

Comments

Popular posts from this blog

Diary of a rugged chaizman by nicheey.

Pooley girl (+18) ,a story by Linda

my nysc service, a story by mable