Adanna,A story by Abrif

ADANNA SEASON 1 EPISODE 1

Enjoying my sleep in the evening around 8pm on saturday,
na 10pm i dey take sleep before but since no food to chop i
gat to sleep and put the groaning worm in my stomach at
rest, i havent slept 30 minutes wen my phone rang, i check
the caller na blessing.
Me: baby whatsup
blessing: i don tell you make you nor dey call me baby
again, where you dey?
me: i dey my house na where you expect make i dey
before?
blessing: your girlfriend house na.
Me: i don tell you na only you be the girl wey i get.
Blessing: na who be your girl, let my guy catch you, your
own don finish be that, abeg i don buy that laptop come help
me check am weda na better one and to configure am for
me abeg.
Me: abeg make am tommorow i dey tire and i wan sleep.
Blessing: abeg na i nor fit watch film for inside self and i
need to keep myself busy.
Me: call your boyfriend na
blessing: i don tell you my guy no dey leave here.
Me: na who come dey sample u na?
Blessing: sample what?
Me: sorry nothing.
Blessing: e better be nothing rotten mind, by the way i cook
rice.
Me: am on my way.
Blessing na my coursemate for one polytechnic wey dey
MCC aba, i don try chike the babe many times, but the babe
dey form strong head for me, but since she want something
from me then i must get something in return apart from the
rice, we must balance the equation, afterall one great man
say, “For every action, there is an equal and opposite
reaction”. There must be an opposite reaction today oh.
ingredient nor dey dey her food but the food dey sweet well,
she is dark in complexion not too tall, her behind not too
big and not too small, her Bosom is average also, as for me
am fair, hairy and tall.
I put on my clothes and took my phone and my earpiece
why i head to her place, her house far small sha but i gat
no choice, i must consume that rice oh, i check the time
8:45pm, everywhere is dark nobody dey road, e be say
people quick enter house today oh, maybe na the wether
cause sha,
i was walking slowly enjoying the music booming from my
earphone like tecno Boom J7 when someone flash light
from behind, i removed the earpiece i heard a lady voice
from my back calling my name “ozilla” i turn back i saw
nobody, na who come call my name na, e be like say the
hungry don dey make me hear different things, i pocket my
phone and continue moving i fasten my footstep, half way
to her place i heard the voice again, a slick tender voice
from my back, “why are you moving fast” i look back again i
saw nobody, oboy na which kind thing be this na, i run oh
because this time i heard it clearly, i ran as fast as i can till
i get to blessing house. i didnt hear her till i reach her
house, she live in a fence house but no gate, her room was
build separately beside the main building just like a store,
one room.
I knock on her door, she didnt answer, i knock again and i
heard ” who is that”
Me: idiot na me open the door.
She open the door and i enter and i quickly closed the door.
Blessing: wetin happen why u dey sweat like hegoat.
Me: u nor go understand.
Me: abeg give me water first, before i quench.
Blessing: tell me wetin happen wey you dey sweat like this,
na dog pursue you?
No be only dog, this one worse pass dog, e for better if na
dog, but dog no dey talk na, she gave me water, i look
around no sign of any cooked food.
Me: wey the food wey you say you cook?
Blessing: abeg no vex i know say u nor go come thats why
i use the food draw you.
Me: please tell me you are joking.
Blessing: am not and am sorry.
Me: you mean say all this suffer wey i don suffer for road
all na for nothing,
Blessing: no vex na abeg i just want you to help me with
my laptop.
Chai awish no be girl i swear i for slap her, I was very
angry, i stood up, go to the door and wanted to leave, she
stood up quickly and block the door.
Me: let me dey go abeg.
Blessing: why you dey quick vex like this na.
Me: if you know the kind thing wey happen for road you nor
go talk like this.
Blessing: na wetin go happen wey you go come leave
without eveing seeing the laptop.
Me: that one no concern me again, i need something to
quench the worm disturbing my stomach.
I wanted to move her away from the door so that i will pass,
she hold the hand and put it on her chicks, looking at me in
a seductive way, i rub her chick with my hand while she bite
her lips in a seductively, she wore red legins with a
handless shirt, she put her two hands around my neck,
draw my head closer and gave me a sweet kisss, waoh i
was flabbergasted, girl wey i don dey try to chike since
come dey give me free kiss, omo i gat to grab the
opportunity.
I return the kiss and press her against the door, i press her
Bosom and she moan a little, i removed her shirt and move
her bra one side and kiss her sweet Bosom, she moan
again, i lose her bra and bury my face in her Bosom as she
use her right leg to draw my body closer to her.
We continue romancing each other, i move her leggins and
pant down and bend down to see a beautiful pussi, shaved
triangularly, i raise her right leg up and start sucking her
pussi, she has a sweet odour, she hold her door and put her
two legs on my shoulder while i suck her pussi, she wine
her waist and continue moaning, (if i hear say na me dey
romance this girl i nor go believe) many people try to woe
her in school but she decline, so i settle for friend only, but
now i don dey get the benefit.
“uuuuhmmm, aahhh suck me dear”
me dear? Waoh, after the romance i hope she continue
calling me dear oh, i stop sucking her and move her to her
table, i make her to lie down on the table like a dog facing
the table with her Buttocks staring at me, while i remove my
trouser (no time for long romance i fit no get another
opportunity again or she fit lose interest if i too dull) i
remove my hard Joystick from boxer and position myself to
insert the disk inside the cd player, but there is one problem
no condom.
Blessing: baby whats holding you na?
Me: i dont have cd and i cant go in raw.
Blessing: check that purse on the wall you will see condom.
I open the purse and saw packet of sealed condom (na wa
for this girl oh) for school she go dey virgin, i open it and
took one i wore it quickly, i insert my pennis inside her
slowly and she shouted, her Kitty-Cat was very tight and
wet so i stroke slowly again and she shouted again, i start
going faster little by little and she continue shouting, “yeah
comeon do it faster baby” i grant her request as i fucck her
faster, i removed my dicck and slap her Buttocks two times,
i insert it again and continue Bleeping her faster while she
keep on shouting, i hold her Buttocks with my two hands
using it to bring her Buttocks closer to mine while i
bandgfrom behind, she Pour 5minutes later and lie in bed
telling me shes tired.
Me: wetin you wan come do my hard Joystick?
Blessing: i dont know, i cant continue am too weak pls lets
just sleep.
She lie in bed and face the wall, with her Buttocks smilling
at me,
i went to her and start rubbing her back, i separate her leg
and position my Joystick while i enter again, i fucck her
from behind, i started slowly then faster, she was enjoying
it because she was also moving her Buttocks closer to my
dicck as i stroke her from behind, i fucck her so hard for 10
more minutes before we came the same time.
Blessing: waoh, i didnt know you are this good
Me: how will you know, when you never gave me a chance.
Blessing: hmmm dont get it over your head, this will be the
first and last time.
Me: hmmm, i dont think i can let you go because u are too
sweet, only madman will do that.
Blessing: you nor well, you still want to eat.
Me: no i just want to sleep beside you.
Blessing: ok goodnight.
Me: goodnight dear.
I check my time 10:00pm, i hold her like my romeo as i go
into dreamword.
Around 1:00am i woke and try to sleep again for were, the
hungry wey dey scatter my stomach no let me sleep again
oh so i woke her from her sleep, she yawn and ask me what
is it?
Me: i cant sleep
Blessing: why na?
Me: because am very hungry..
To Be Continued…

Comments

Popular posts from this blog

Diary of a rugged chaizman

Diary of a rugged chaizman by nicheey.

thorns in my boat(a soldier travail)a story by awoleye Dominic