Diary of a rugged chaizman by nicheey.
We just came from my cousin hostel and were heading to ours when we met Lizzy. She be no see us o,I come dey get joy say at least may she no see me for my sorry state. "Lizzy!!" Emma yelled waving his tired hands. 'i just weak,I don soak with my own sweat, who see me go think say then pour me water. She waved back while she head towards us. Lizzy:where Una dey from come. Me:ahan ahan,so we can't go out again Ni. Caleb:ahbi oo Lizzy:no body dey say may Una no go out o,but why Una come dey shout clear way when. Una be dey enter,come dey run people wey em threaten say if em stop em go cut dia preek. 'the kind big spit wey I swallow ehh.' Abel: Hwfa come buy us smack Na?. 'sha no be him fault,I fit finish 2 big cows as I dey like this.' " may we dey go" Na waytin she talk next. Her scent is good,while I walked behind her. I just thought maybe,maybe if I ask her out it wont be bad after all. Lizzy:franklin hwfa na, why you come dey do like who ma